Header Ads

"Davido's Wedding Hype Wey Suppose Last For 1 Week. This Poór Dîrty Man Pikin. An Ex Cønvíct Just Ruíned It"- Samklef

Music producer, Samklef calls out Davido for inviting Verydarkman man, according to him, his invites has aided and given him the opportunity to disrespect and talk down on reputable people that attended the wedding, calls him an Unfortúnate pöor dîrty man Pikin.
"Davido's wedding hype wey suppose last for 1 week. Marriage is about love! This poor man pikin just ruined it. No be everybody Dem suppose to invite come big men table. Now poor dîrty man pikin wey get nothing loose don Dey dirty rich man white come even pour San san for their table,” 

“This kind negativity no fit happen for wizkid wedding or occasion. No be every dîrty dem Dey carry along he go stain your white. Very embarrassing. Ex cønvict,”
Follow Emeka Yankee for more updates!

No comments