Header Ads

"As A Local Boy That U Are,,. You Carry Camera Plant Make Dem Dey Video You Dey Give Bundle Of Money To Jr Pope's Family"-Actress Angela Okorie

"As A Local Boy That U Are,,. You Carry Camera Plant Make Dem Dey Video You Dey Give Bundle Of Money To Jr Pope's Family", Again actress Angela Okorie comes hard on Zubby Michael, this time she called him a hypocríte for recording the money he gave to Junior Pope's Family saying thay all is a propaganda meant to gather love and sympathy from online fans.
Her words: Zubby if you really wanted to give money to Junior pop's family,You for give them quietly

The way I Dey take Dey give you that year codedly nobody go know, you carry camera plant make dem Dey video you Dey give bundle of money to family, we all know you with propaganda Just get out abeg"

"Zubby na young person díe,

"The show case of money wasn't necessary, but as a local boy that u are, you know you don't have sense,you don't know were to do show, and were to behave well, Abi you get money pass all the dignitaries wey come there? Mugú".


No comments